back to top
Sunday, September 1, 2024
HomeLyricsRema - HEIS (Lyrics)

Rema – HEIS (Lyrics)

Rema HEIS Lyrics

[Intro]
Banger

[Verse]
Black Bentayga, smoking a reefer
Remy too ginger, Remy get temper
I no need do any show for December
My money, caterpillar oh
Una go see, awọn Caesar
Girls love me like Justin Bieber
I’m with Armani, I’m with Elena
Afrobeats prince, emi ni Simba

[Refrain]
Come here listen, they can’t believe
They can’t believe that I made it
Don’t tell me shit, I don’t listen
I ball pass e Tchouameni
Billion, billion, billion, billion
Ki lẹ fẹ sọ, ki lẹ tun sọ?
Only onе Remy, dem dey call backup
H-I-M no bе bọlọ

[Chorus]
Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe
Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe
Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe
Ni nani ndo bingwa? Ni we, ni we (Haa)
Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe
Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe (Ah-ha, ah-ha, ah-ha)
Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe
Ni nani ndo bingwa? Ni we, ni we

[Refrain]
Come here listen, they can’t believe
They can’t believe that I made it
Don’t tell me shit, I don’t listen
I ball pass e Tchouameni
Billion, billion, billion, billion
Ki lẹ fẹ sọ, ki lẹ tun sọ?
Only one Remy, dem dey call backup
H-I-M no be bọlọ

[Chorus]
Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe (Ha, ha, ha, ha, ha)
Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe
Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe
Ni nani ndo bingwa? Ni we, ni we

[Outro]
Ooh-ooh, higher-er
Higher-er
Hey, hey, they dey pray make Remy fall down (Higher-er)
Hey, hey, hey, I know say Baba God no go let am (Higher-er)
No matter wetin dem talk, Remy getting bigger oh (Higher-er)
Remy say big four, oya, now who get mind, make e talk am (Higher-er)
Smoke any beat like a blunt, cannabis, give them Astalavist (Higher-er)
Any bar wey dey set, they know say I dey steady raise am (Higher-er)
Make una no let me release my abido-shaker (Higher-er)
Said I’m the future una no believe, oya, how e be now?
When I talk, “Another banger,” you better believe am (P)

Sodiq Soda
Sodiq Soda
I’m Sodiq Oluwadamilare Soda, a Web Developer/Web Design also a Graphic Designer.
RELATED ARTICLES
- Advertisment -

Most Popular