back to top
Saturday, October 5, 2024
HomeLyricsVictony - Kolo (Kolomental II) (Lyrics)

Victony – Kolo (Kolomental II) (Lyrics)

Victony Kolo (Kolomental II) Lyrics

[Intro]
Ayy-ayy-hun
Bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?

[Chorus]
Kolo, kolo, kolo
Who open my kolo?
Na where I hide my kolo
Na there I keep my kolomental
Kolo, kolo, kolo, kolo
Abi you dey on colos?
Wey you open my kolo?
For where I keep my kolomental

[Post-Chorus]
Eh-yeah-yeah-eh
For where I keep my kolo
Na who open my kolo?
Na there I keep my kolomental
Yeah-yeah-eh
For where I keep my kolo
Na who open my kolo?
Na there I keep my kolomental

[Verse]
Ring, ring
See wahala dey call like, “Ring, ring”
Jobless people dey find wetin do
Ogbeni, get the fuck out my LinkedIn
Which agbero, which conductor?
Wey go make me to press my pim-pim?
Normally me I no dey quick vex till you poto-poto my business (Ayy, ayy, ayy ah)
Ring, ring
See wahala dey call like, “Ring, ring”
Jobless people dey find wetin do
Ogbeni, get the fuck out my LinkedIn
Which agbero, which conductor?
Wey go make me to press my pim-pim?
Normally me I no dey quick vex till you poto-poto my business
Oh, yeah oh

[Chorus]
Kolo, kolo, kolo
Who open my kolo?
Na where I hide my kolo
Na there I keep my kolomental
Kolo, kolo, kolo, kolo
Abi you dey on colos?
Wey you open my kolo?
For where I keep my kolomental

[Outro]
Bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
Bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
Bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
Bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?

Sodiq Soda
Sodiq Soda
I’m Sodiq Oluwadamilare Soda, a Web Developer/Web Design also a Graphic Designer.
RELATED ARTICLES
- Advertisment -

Most Popular